Sunday, 5 May 2013

Keri Hilson makes fufu, so what?


Naija people, U na don come again! so because keri hilson posted a photo of herself making fufu on instagram...the whole online world has gone gaga...i fu kwa!

Keri hilson is trending on twitter because of FUFU....the queen songstress posted a pic of her self making fufu in her home and she tagged it "Making fufu is a real workout, gotta put your back into it".

 So fresh chik like this dey download Akpu.....meanwhile some girls for naija here, wey never reach her toenail go dey form and even behave like say dem no dey shit...if you ask them about fufu, they will say "ewww! i hate it" (with that their fake british or american accent).

Keri i love you....you really enjoyed your brief stay in nigeria and you took part of our culture with you...remain blessed!

No comments:

Post a Comment